album cover
Dvo
1
Afro-Beat
Dvo adlı parça albümünün bir parçası olarak Dãmzy tarafından 18 Aralık 2025 tarihinde yayınlandıD-V-O - EP
album cover
Çıkış Tarihi18 Aralık 2025
FirmaDãmzy
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM114

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Dãmzy
Dãmzy
Soprano Saxophone
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Divine
Elijah Divine
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tunesbeatz
Tunesbeatz
Producer

Şarkı sözleri

D-V-O
Dãmzy Vibe Only
Nai do like Unaikarun
Omo me I know say many things dey happen for this side
Many, many, many things dey sup
My eyes don red, the matter long (long ooh)
Many, many, many things
My eyes don red, the matter long (long ooh)
Many, many, many things
E get the one wey go stab your back
Dem go chuku, chuku, chuk your hand
The struggle is real, nobody dey slack
If you no wise, omo you go pack ooh
Na why I come with this vibe
Dãmzy vibe only
Na why I come with this vibe
Dãmzy vibe only, vibe only
You go chop am D-V-O (DVO)
You go chop am D-V-O (eh)
D-V-O (wahala)
You go chop am D-V-O
You go chop am D-V-O
D-V-O (confirm)
You go chop am D-V-O (DVO)
You go chop am D-V-O
D-V-O
You go chop am D-V-O
You go chop am D-V-O
D-V-O
See as the matter don take sup
Ahead ahead we move forward
I dey move low, I dey watch my step
No be everybody wey dey smile dey meant
Eyes on the goal, I dey chase my check
Cause for this life, na who get sense dey flex
No time to dull, I dey guard my peace
Every move na strategy, I no dey miss
Omo me I know say many things dey happen for this side
Many, many, many things dey sup
My eyes don red, the matter long (long ooh)
Many, many, many things
My eyes don red, the matter long (long ooh)
Many, many, many things
E get the one wey go stab your back
Dem go chuku, chuku, chuk your hand
The struggle is real, nobody dey slack
If you no wise, omo you go pack ooh
Na why I come with this vibe
Dãmzy vibe only
Na why I come with this vibe
Dãmzy vibe only, vibe only
You go chop am D-V-O (DVO)
You go chop am D-V-O (eh)
D-V-O (wahala)
You go chop am D-V-O
You go chop am D-V-O
D-V-O (confirm)
You go chop am D-V-O (DVO)
You go chop am D-V-O
D-V-O
You go chop am D-V-O
You go chop am D-V-O
D-V-O
Written by: Elijah Divine
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...