album cover
Soon Time
album cover
00:00
00:35
00:40
00:45
00:55
01:25
01:55
00:00
02:27
Geçtiğimiz 7 Gün
Soon Time geçen hafta yaklaşık 35 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Yh man Yh man ahaa
This is your boy Expensive bwoy
I know say you dey pass through a lot
Menim sɛ wo fa nneɛma pii mu oo
But ka w akoma to wo nyem
Keep calm my ****
Keep working harder
Soon your time go come
Soon time you too you go dey smile
Soon time you too you go dey cash out
I say very soon you too you go dey make am
Keep working harder and pray to your lord
Soon time you too you go dey smile
Soon time you too you go dey cash out
I say very soon you too you go dey make am
Keep working harder and pray to your lord
Everything na time oh breda
And God too works with time oh my sister
So anything wey you dey pass through know say na temporary
Insha Allah everything go change eventually
The joy that is coming dem go think say Ebi juju
Ego burst demma brain
Dem go think say Ebi voodoo
Wo ankasa ɛbɛyɛ wo nwanwa
Ego shock you
Nhyira na ɛba sei kutuuuuu
Sei bam bam bam bam bam
Soon time you too you go dey smile
Soon time you too you go dey cash out
I say very soon you too you go dey make am
Keep working harder and pray to your lord
Soon time you too you go dey smile
Soon time you too you go dey cash out
I say very soon you too you go dey make am
Keep working harder and pray to your lord
Soon time you too you go dey smile
Soon time you too you go dey cash out
I say very soon you too you go dey make am
Keep working harder and pray to your lord
Soon time you too you go dey smile
Soon time you too you go dey cash out
You too you go dey make am
Keep working harder and pray to your lord
Amen
Written by: Atoboga Albert Ayane
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...