album cover
Faaji
album cover
Faaji adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Melani Records tarafından 1 Ocak 2026 tarihinde yayınlandıStages - EP
1 Ocak 2026
FirmaMelani Records
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Pikin wey no get helper
No suppose Dey find trouble
Pikin wey no get helper
Suppose Dey mind e self o
One thing I know (aje)
It's all love
One more bottle x2
Whether e be Rich man or poor man e Must FAAJi
FAAJI
Everybody like to FAAJI
Oya make we FAAJI
Wine to the rhythm, set the place on Fire
Sweet like honey,m their desire
My waist be the magic they admire
Who who
Who no like better thing make e go
Go go
We only got one life so make we jo
Jo Jo
Party all night now it's time to go go
Ahh
Written by: Obi Naomi Ohotu

Loading...