album cover
My Guy
album cover
My Guy adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak TAITUNES tarafından 8 Ocak 2026 tarihinde yayınlandıMe, Myself & I
Released8 Ocak 2026
FirmaTAITUNES
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

My guy abeg hear me well
Life dey rush but you still dey gel
Dem fit talk say you no go shine
But see as your star don dey align
No fear no shame just dey breathe
Every step you take God dey with
My guy you dey okay
I love you pass wetin mouth fit say
You dey strong you dey fine
Time go show say your light go always shine
You dey fight battles wey no be small
Still dey waka tall like say e no dey pain at all
I know say e hard you dey feel alone
But na you go later build your throne
No worry no stress just dey go
Na your story go teach the world to grow
My guy you dey okay
I love you pass wetin mouth fit say
You dey strong you dey fine
Time go show say your light go always shine
If dem laugh you today dem go clap tomorrow
Na your joy go cancel the sorrow
Hold on hold strong
Na you dey write your victory song
My guy you dey okay
I love you pass wetin mouth fit say
You dey strong you dey fine
Time go show say your light go always shine
Written by: Richard Olakunle Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...