album cover
If
album cover
If adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Ceejay Mark tarafından 19 Eylül 2025 tarihinde yayınlandıIf - Single
19 Eylül 2025
FirmaCeejay Mark
DilEnglish
BPM107
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Dem say soup sweet na money kill am
Love nor to by force
Love is blind but I can see it in  your eyes
Nor take me for granted oh
If i if i
If i if i tell me make i know
If i if i
If i if i tell me wantem oh
If i if i
If i if i tell me make i know ....
If i if i know
If i bin know
R nor for lef you babe
If i bin know
R for don give you what you want
If i know
R for don lef you babe
If i bin know
R for don give you what
You need yeah yeah yeah
Love sweet like banana
It taste like honey
And r  nor want no wahala
R just want love my babe
Love sweet like banana
It taste love honey
And r nor want no wahala
I just want love somebody
R nor want no drama
R nor want wahala
R nor want no drama
R nor want palava
If i if i
If i if i tell me make i know
If i if i
If i if i tell me wantem oh
If i if i
If i if i tell me make i know
If i if i know
If i bin know
R nor for lef you babe
If i bin know
R for don give you what you want
If i know
R for don lef you babe
If i bin know
R for don give you what
You need yeah yeah yeah
Love sweet like banana
It taste like honey
And r  nor want no wahala
R just want love my babe
Love sweet like banana
It taste love honey
And r nor want no wahala
R  just want love somebody
Written by: Hassan Daramy

Loading...