album cover
Spend It
album cover
Spend It adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak WeAreDreamers tarafından 26 Aralık 2025 tarihinde yayınlandıSpend It - Single
26 Aralık 2025
FirmaWeAreDreamers
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Spend it
Eh-eh
Ahn-ahn
Alert don enter
See my teeth dey shine
Soft life loading
We dey out tonight
I work
I hustle
I chop my own
If you no gree spend
Abeg leave me alone
With my small waist
Big hips
I dey outside
Fine girl wey sabi
I dey my right
You dey form big boy for my side
But your pocket dey cry
You dey always expect money
Spend this money
Baby
If you get am
Make e show
If you love me
Baby
Loosen pocket
Make it flow
Oya run am
Baby
No dey do like you be brokey
Spend this money
Baby
I get my own money too
I like soft things
I talk am with my chest
Diamonds on my neck
Designer for my body
You dey yarn “true love”
Story full my head
Buy wetin I like
Make we match your flex
Na you talk say you be big baller
Now you dey spend small dollars
Table don set
We dey pop
We dey vibe
If you wan sit with us
You go pay the bill be that o
Spend this money
Baby
If you get am
Make e show
If you love me
Baby
Loosen pocket
Make it flow
Oya run am
Baby
No dey do like you be brokey
Spend this money
Baby
I get my own money too
If you get ego
Let it go
Make it rain
Make it pour on my body yo
If you no wan spend make you comot
Plenty babes for outside
Dem fit manage you
Spend this money
Baby
If you get am
Make e show
If you love me
Baby
Loosen pocket
Make it flow
Oya run am
Baby
No dey do like you be brokey
Spend this money
Baby
I get my own money too
Written by: Adenike Isi Adeeko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...