album cover
Congratulate Me
album cover
Congratulate Me adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak AICON RECORDS tarafından 3 Nisan 2026 tarihinde yayınlandıCongratulate Me - Single
Released3 Nisan 2026
FirmaAICON RECORDS
DilEnglish
BPM96
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

INTRO
Hehe
Global sound boi
Yeah
Am a sad man
Am a sinner
CHORUS
I want to be better man
But life Don turn me
to badder man
Animal
Me wey be happy man
But life turn me to sad man
Me no be general
But I dey fight war with poverty
Hear am
Me wey be happy man
But life turn me to sad man
VERSE 1
Abeg no judge me
I dey do all I can
Only to survive
I know am a sinner
Sacrificed my sleep
To make sure I succeed
Yeah
Congratulate me
When you are happy for me
Your own is coming
Come and celebrate me
As am winning
You go win too my bro
CHORUS
I want to be better man
But life Don turn me
to badder man
Animal
Me wey be happy man
But life turn me to sad man
Me no be general
But I dey fight war with poverty
Hear am
Me wey be happy man
But life turn me to sad man
VERSE 2
Shout out to all my guys
In Malay
WEY dey wait for payday
Dem boiz in America
UK, Asia, jamaica (jamaica)
Sure life will get better
Once you give up
(no try am)
For life
(guy)
You Don mess up
(walahi)
Stand gallant
Cause nothing dey sup
Make you money
Long pass
Dangote and otedola
CHORUS
I want to be better man
But life Don turn me
to badder man
Animal
Me wey be happy man
But life turn me to sad man
Me no be general
But I dey fight war with poverty
Hear am
Me wey be happy man
But life turn me to sad man
Written by: Ashema Tochukwu Vitus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...