album cover
Fuga
album cover
Fuga adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Feid Records Lagos tarafından 30 Ocak 2026 tarihinde yayınlandıstaR: ballads 0f yesterday
30 Ocak 2026
FirmaFeid Records Lagos
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Yea
Issalot wey dey my mind
So many **** that i have to leave behind
Omo the vision too clear
Be like say them don dey blind
Dem no dey see, issa deeper tin inside
And i no fit talk much, OBS the stars align
Somehow these **** j been moving outta line
And i no dey rush rush
Many things j dey my mind
Omo
Issalot wey dey my mind
And, so me push it to the side if it's coming out
All my guys origo and we no dey fuga
Eje, the owo no fit tan, it's never running out
You never see the owo, why you come dey buga?
Money na water and it's running over
Omo to bad so me pull her closer
I'm way too high can you see from under?
E fire you & na me send the thunder
Issalot wey dey my mind, mind, mind, mind
So many **** that i got to leave behind
E be like say them don dey blind, blind, blind, blind
Them no fit see, when the vision too clear
It's a deeper tin inside
Too many **** just been moving outta line
Like issalot wey dey my mind, mind, mind, mind
Yeah(like issa lot, lot lot)
Case closed, case closed
My ****
Lay low, lay low
Case closed, stay low
And if you, want smoke say so(say so, so, so)
Yooo
And, so me push it to the side if it's coming out
All my guys Origo and we no dey fuga
Eje, the owo no fit tan it's never running out
You never see the owo, why you come dey buga?
Money na water and it's running over
Fine shyt, so me pull her closer
I'm way too high can you see from under?
E fire you & na me send the thunder!
Issalot wey dey my mind
So many **** that i have to leave behind
Omo the vision too clear
E be like say them don dey blind
Dem no dey see, issa deeper tin inside
And i no fit talk much, OBS the stars align
Somehow these **** j been moving outta line
And i no dey rush rush
Many things j dey my mind
Omo
Issalot wey dey my mind
Yea (and i no fit Fuga!)
Written by: Adeniyi Samuel Oluwatobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...