album cover
Stamina
album cover
Stamina adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak BAMC Music Services LTD, under exclusive license to FPR Distro tarafından 20 Şubat 2026 tarihinde yayınlandıStamina - Single
Released20 Şubat 2026
FirmaBAMC Music Services LTD, under exclusive license to FPR Distro
DilEnglish
BPM117
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Charachirichachacha
Every moment shared together
Marielo na gold I can’t compare never o
Ogbede loni gbanjo
Lulu mi ni bata o
Bimo fun mi I no mind
Ohaa
She say don’t stop
Go hard you get stamina o
And I no be tha kind bobo wey go make u feel less
I love you die
Ife wa adale
Kajogbo koloun sha showa
Eiiaaa
Shoma gboriwole ko pawoda
Me I get stamina
Oloun gbo moma n naa awo ya
Where I come from far
No be wailo to gwagwalada
Fineboy no be faworaja
Never
Omo Iya Aje,
Ahan-Ahan
Fine Boy Wey Saabi Rap Wey Saabi Sing
For My Head E Dey Do Me Like Shin-Shin
Shey Nah Studio Abi Nah Kitchen
Awon Eleyi Man Cook Beat, E Be Like Dishing
So Many Girls In My DM Toh Foh Fun Aiye
Tinba Shey 10 Rounds Moma F’oba Le
Kosi Omo Tagbe Jade Tani Boyo
Toripe Okun-Okun Shani Ibon N Ro
Emi Ni Abija, DreKiss Deni Fadeyi, Funsho Ni Ogunjinmi
Urgent 2k Wey You Ask Me, I Wan Send Am Buh Baby Wo Oju N Timi
Ti Moti Order Ofada, Who Is Your Father?
Èló Ni Uber? Oje Tete Pada
Ni Iwo Ti Mori Gan L’ori Okada
Owa Fe’ma Form Porsh? Dapada …
Charachirichachacha
Every moment shared together
Marielo na gold I can’t compare never o
Ogbede loni gbanjo
Lulu mi ni bata o
Bimo fun mi I no mind
Ohaa
She say don’t stop
Go hard you get stamina o
And I no be tha kind bobo wey go make u feel less
I love you die
Ife wa adale
Kajogbo koloun sha showa
Eiiaaa
Shoma gboriwole ko pawoda
Me I get stamina
Oloun gbo moma n naa awo ya
Where I come from far
No be wailo to gwagwalada
Jekasama runra
Fineboy no be faworaja
Never
Written by: Oladipupo Olabode Oladimeji, Oluwaseun David Olabimisi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...