album cover
Dalu
album cover
Dalu adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Rockcity Music Company tarafından 25 Şubat 2026 tarihinde yayınlandıDalu - Single
25 Şubat 2026
FirmaRockcity Music Company
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Show me a father wey dey loving like you
Show me a father wey dey caring like you
You mesmerize me with the things you do
You provide for me I no need to dey cue
Anytime I call you na one ring
You pick my call provide my needs
If you you fit give your own pikin
Why you no go give me my needs freely
Daddy o e dey sweet me say you always get my back
Na me o your baby always dey your mind
Dalu
For all the things you’ve done for me
My mouth cannot even count fa
Dalu
from my heart o lord am grateful
For all you’ve done done for me
Dalu Dalu Dalu
Verse.
Na wa
Na wetin people wey no before the shout when dey see me now
Na wa
Oh papa na your grace o
Na wa
You have given me glory and taken my shame away
You have given me glory and taken my shame away
Dalu
For all the things you’ve done for me
My mouth cannot quantify
Dalu
from my heart o lord a grateful
For all you’ve done done for me
Dalu Dalu Dalu
Written by: Prince Max

Loading...