album cover
Machine Gun (Version I)
album cover
Machine Gun (Version I) adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak The Plug Music Administration tarafından 20 Şubat 2026 tarihinde yayınlandıMachine Gun - Single
20 Şubat 2026
FirmaThe Plug Music Administration
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

See me I go dance to the gon gon
Me I no send nko ton so
Gbo gbo eniyan malo mo oro so
That mean say everybody get opinion
I Dey fire like machine gun
Singing melodies till I see Jesus
Nothing wey go make me fit give up
Tell my mama
 Ama do this shit till I meet God o
This for the time wey Joy no Dey
Peace no Dey
Love no Dey
Strength no Dey
 I’ll be okay
Like play like play
Nobody Dey to send me urgent 2k
And when wahala Dey
Your so called friends go run away
The ones wey stay na the one
Dem no Dey buy for market
Everyday I live it like a holiday
In the rain am waiting for the sunny day
Watch who you call your brother
When the money dey
Cause e Dey with weather e no Dey
As long as I live
I still believe
There nothing that I’ll stop me from living my dreams
Even all the time wey money no Dey
Food no Dey
Love no Dey
Joy no Dey
I’ll be okay
Like play like play
Nobody Dey to send me urgent 2k
And when wahala Dey
Your so called friends go run away
The ones wey dey na the one
Dem no Dey buy for market
Written by: DIVINE OKIVIE GBEJEWOH, Davis Natzle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...