album cover

Taste

389Music2026
album cover
Taste adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak emPawa Africa Music Services Limited tarafından 15 Nisan 2026 tarihinde yayınlandıSee What We've Done
Yayın Tarihi15 Nisan 2026
FirmaemPawa Africa Music Services Limited
DilEnglish
BPM111
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Chorus]
Uh uhh uh uhhhhh
Girl, you dey make man craze
Girl, you dey make man craze
Uh uhh uh uhhhhh
Bad girl, you dey man craze
Girl, you dey make man craze
[Verse 1]
Gimme dat sugar, girl gimme dat taste
Gimme dat whine, girl gimme dat waist
Hot like sauna, you dey make a man craze
Fee mor lɛ na kain, girl give me that ting
Gimme dat sugar, girl gimme dat waist
Gimme dat whine, girl gimme dat taste
Hot like sauna, you dey make a man craze
Fee mor lɛ na kain, girl give me that ting
[Verse 2]
Gimme dat whine, girl gimme dat
Say you're bad, now show me dat
Dan dan saa, mami gimme daaaat
Gimme dat
Gimme dat
Gimme dat whine, girl gimme dat
Take control evri gimme dat
Gimme dat, gimme dat, gimme dat, gimme daaaat
[Chorus]
Uh uhh uh uhhhhh
Girl, you dey make man craze
Girl, you dey make man craze
Uh uhh uh uhhhhh
Bad girl, you dey man craze
Girl, you dey make man craze
[Verse 3]
Say after all is said and done
Only one thing still remains
Say after all is said and done
Only one thing still remains
[Verse 4]
Only you girl
Only you, uh, uh, only you girl
Only you girl
Only you, you, only you, na you
After you, na you
[Verse 5]
Slow whine for me, come gimme dat
Make I eat your booty out like a KitKat
Carribbean girl, from Trindad
Pump action, make I fire that
Nigerian boy, omo Yoruba
And if you looku pass that, you have that
Like a backshot
I go tap tap
Zero lamba
Send your aza
[Chorus]
Uh uhh uh uhhhhh
Girl, you dey make man craze
Girl, you dey make man craze
Uh uhh uh uhhhhh
Bad girl, you dey man craze
Girl, you dey make man craze
[Verse 6]
Say after all is said and done
Only one thing still remains
Say after all is said and done
Only one thing still remains
[Verse 7]
Only you girl
Only you, uh, uh, only you girl
Only you girl
Only you, you, only you, na you
After you, na you
After you, na you
Written by: Gregory Bortey Newman, Oluwatosin Oluwole Ajibade

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...