album cover
Lock up (Sped up)
album cover
Lock up (Sped up) adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Pinky willzz recordings, itms nation entertainment under exclusive licence to ITMS Group LLC tarafından 26 Şubat 2026 tarihinde yayınlandıAsylum + Lock up - EP
26 Şubat 2026
FirmaPinky willzz recordings, itms nation entertainment under exclusive licence to ITMS Group LLC
DilEnglish
BPM127
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

I no fit to balance
Na balenciaga
I no fit to balance o
Verse 1
I no fit Cheat
Body just Dey freeze
I no fit near no woman
Dem no fit put asunder eh
Oh oh oh oh
Swear she Gart me on a lock down
What she do me make me wan mad
Make no body put asunder sunder
See my woman see my babe
Ghana girls no fit compete
I no fit compare you with another woman babe e 2xce
You don lock me up
You don lock me up
You don lock me up I know
You don lock me up I know 2x/ce
I no fit to balance e no Dey balance
I no fit to balance e no Dey
Na balenciaga E no Dey balance
I no fit to balance o 2/ce
Only you my confidence
My babe my supplement
So many times wey we fight
But my girl we don't need this
So babe tell me what's up
Like we no Dey get enough talk
And e be like say I Dey my bustop
And I never wanna go away from you you know
No panic
You be my blood tonic
I don surrender all
I don surrender all to your ileke idi
Shey you go cool me down
When dem Dey fight me
You go Dey my back
Oh babe Boggie down
Girl you know say you Dey blow my mind ..
You don lock me up
You don lock me up
You don lock me up I know
You don lock me up I know 2/ce
I no fit to balance e no Dey balance
I no fit to balance e no Dey
Na balenciaga E no Dey balance
I no fit to balance o 2/ce
Written by: Adelakun Akinunmi Abisoye, LAMIDI SAMUEL OLAWALE, Michael oluwaseyi oketade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...