album cover
COMPORT
album cover
COMPORT adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 6 Mart 2026 tarihinde yayınlandıTURBULENCE PCK - EP
Released6 Mart 2026
FirmaIndependent
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

yea yea
 Increase am
NO DI LAY
Abeg
Make dem pass me the ball
No delay
If he shoot
Him go score
He be like Helios
way him de hot
I no too dey fw Gino’s
Use raw tomatoes
OMO
I swear e go burst
Eyes don red and
Dem no fit comport
Pass me Christian Dior
Or Balenci
I no too fw Givenchy
But the kele
she Dey tell me like Michael Kors
art work
Be like DaVinci
Shimaski
She Dey try put me for billing
Landlord she wan dey use me do feelings
Comot body I be star
mhmm
Run to the mula
1 star
2 star
3 star general
Cause I’m making money
Non stop
Ke way Ke way
Money don dey
Don dey dey
Ego a Bata go
For my opay
Sobechi abeg pass
Me don Julio
Make I jus
puff puff pass
See the money
E dey come constant
You know I don’t gaf
Lowkey
Sipping don Pérignon
I’m hungry
Man I ain’t had enough
Belly rumbling
She Dey gimme make I chop
Jollof rice
Baby
Name the price
And the time
Baby what’s your sign
Shey na libra
Or na Capricorn
Know your worth o
no be wash oh
Tell a man calm down
know say the vibe dey
for Atlanta
and that's the reason I wan see you
no go act like say we get issue
Love the way she Dance
for the Louis shoe
If I give her chance
E ma pa ri wo
Ma pa ri wo
Big Baka
Make she carry go
Give all u want
and I no fit keep malice oh
na now dem wan pop
all the molly
strain of Cana
na explosive
I reason go far
on the burti
flow adhesive
e be like epoxy
Abeg
Make dem pass me the ball
No delay
If he shoot
Him go score
He be like Helios
way him de hot
I no too dey fw Gino’s
Use raw tomatoes
OMO
I swear e go burst
Eyes don red and
Dem no fit comport
Pass me Christian Dior
Or Balenci
I no too fw Givenchy
But the kele
she Dey tell me like Michael Kors
Ke way
Written by: Sean Somadina
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...