album cover
Sin-Idem
878
Music
Sin-Idem adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak 1 Life of wealth tarafından 19 Mart 2026 tarihinde yayınlandıSin-Idem - Single
album cover
Çıkış Tarihi19 Mart 2026
Firma1 Life of wealth
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM113

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Qiqii
Qiqii
Performer
Life Macleod
Life Macleod
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Life Macleod
Life Macleod
Composer, Lyrics
Tosin Koroma
Tosin Koroma
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Soul
Mr Soul
Producer

Şarkı sözleri

Sin-Idem Qiqii
Dem been hurt me words
But I chest am
Been Get me wrong
I address am
All the troubles all d tension
I turn all my L’s
Straight to W’s
Make nobody tell me
Wetin I no fit to dey do
And the things
Wey I no fit to do
Everybody get opinion
When e reach your turn
Make you try do am too
And i never bigin dey use my Abidoshaker
Abidoshakers too
Abili abili abili ability
If you fit make you run am too
Akpe mem Sin-Idem
Sin-Idem Sin-Idem
Ame mem Sin-Idem
Sin-Idem Sin-Idem
We drop it you go dance ( yeah yeah
How many you dey count ( yeah yeah
Qiqi with bounce yea
Ahnnn Anh
No be chokiri cho Cho
No be Cho Cho Cho
We Dey show working
All the Qiqii’s
Dem know odinaka
If easy make run am
If easy
Make nobody tell me
Wetin I no fit to dey do
And the things wey
I no fit to do
Everybody get opinion
When e reach your turn
Make you try do am too
And i never begin dey use my abidodahaka
Abidoshakers too
Abili abili abili ability
If you fit make you run am too
Akpe mem Sin-Idem
Sin-Idem Sin- Idem
Ame mem Sin- Idem
Sin-Idem Sin-Idem
Written by: Life Macleod, Tosin Koroma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...