album cover
Finesse
6.637
Afro-Beat
Finesse adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Timely Mystro Entertainment tarafından 27 Mart 2026 tarihinde yayınlandıFinesse - Single
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:40 - 00:45
Finesse geçen hafta yaklaşık 40 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:15
00:40
01:00
01:55
02:00
03:20
00:00
03:29

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

I put myself above every other thing o
My peace over ten billi o
Palava e no dey finish oh-oh
Being in the dark
Never believed I'm gon' see the light
I carry speed dem no see me catch
It is what it is alhamdulillah
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
I never asked for this
But na only you dey give me ginger
I dey find my way
I know someday I go be the winner
Extraordinary things
Una know say me I no dey normal
No normal eh
Grateful for the good and the bad
Money still dey for the bag
Oya kese kese
Big alhaji
Ebelebe pose for paparazzi
Make you do like I do
Hullabaloo
You gon' hate cos I'm bigger than you
Now when they see me, them halla
Tony Montana
High like I smoke marijuana
Oh my gush I'm on fire
Mo gbona
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I no dey find wetin no find me
They tried but I'm still standing
The grace for my head
E dey move mountain
I no be normal human being
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
I get oluwa eh!
Big my chest
Very little man in a big man dress
Never settle for less
Plenty finesse
No dey mind dem I dey pursue my checks
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
Ah ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah
Ah ah-ah-ah-ah
Written by: Emmanuel Ugochukwu Pius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...