album cover
Timeless
221
Music
Timeless adlı parça albümünün bir parçası olarak Bhang Music Ent tarafından 8 Mart 2026 tarihinde yayınlandıNene - EP
album cover
AlbümNene - EP
Çıkış Tarihi8 Mart 2026
FirmaBhang Music Ent
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM74

Krediler

PERFORMING ARTISTS
S high
S high
Actor
T. Dollar
T. Dollar
Actor
COMPOSITION & LYRICS
Seyi Awonuga
Seyi Awonuga
Composer
Olabinjo Ayotunde Quam
Olabinjo Ayotunde Quam
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Magic sounds
Magic sounds
Producer
Kss
Kss
Producer
Adetokunbo Abosede Awonuga (Bostoks)
Adetokunbo Abosede Awonuga (Bostoks)
Executive Producer

Şarkı sözleri

Everybody wan go heaven
Nobody wan die
Mama no know say pikin don later turn gangster
Rooting places with my head I no dey rest
Had to come out as a best mofoja Sara mo invest
I’m hustling all my life focus on the road
Them send me comot nimoshe gberu mi reko
Now some say na ritual some say na soap
Adura mummy longba I just dey do my own
For this same street gbogbo eh Loni reason
Celebrity ole marin lori tiitiii
All my blessings for corner make e no seize
All my blessings for corner make e no seize
Kori bami she
Emi na fe trabaye
I Dey work and pray
Miokin sun miokin sere
Kemi ta kin jere
Miter miter mobere
I Dey conversate with God
All my life I been working
I no fit lie
No matter how hustle I dey my grind I no fit die
Make nobody come dey san San dey spoil my steeze
Verse 2
From Lagos down to yaba
Orimi lon dawon lara
When they see me coming
All of them go run dey bow down
When they ask about me sofun won pe italawa
I no dey to talk I no Dey fear to check and balance
Omo I don dey find money lati primary 6
And I dey pray God make I no ever repeat
Enemies yapa gan won po gan timo ma defeat
Kemi rona lo make nobody come stain my steeze
I no wan beg for raba
Provide this money God
Everytime I climb make I no go fall
Kowonla wole plenty money come
Ire kowole make I Dey on top
Person wey go help person no need stressing
Shine your light on me make you bless me
Blessings wey no go stress me
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...