album cover

OG

88Afro-Beat2026
album cover
OG adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Black Coco tarafından 13 Şubat 2026 tarihinde yayınlandıOG - Single
Yayın Tarihi13 Şubat 2026
FirmaBlack Coco
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Bad in a million ways
 Focus on the Mouth
 I no di stutter, me I talk
 No, di cover my face
 Moves they be covered by grace
 Even in the winter I no shiver
 Me no bend to all of dem shade
 Plenty give up on me
 Many things way dey deep
 Some they call me chuck skin (Obasi)
 Now you check up on me
 You like what you see
 Chilling with the OG
 Now you like my steeze
 Lowkey I'm making moves
 I take wetin fit my shoes
 You no like me
 I no like you
 Take a front seat wait make I give a hoot
 Lowkey I'm making moves
 I no di move by the rules
 You no like me
 I no like you
 Take a front seat wait make I give a hoot
 Affa, I'm a show stopper
 Pick me out the crowd cause I do me things dapper
 Go getter, trend setter
 Baby you can call me Mustafa
 Chilling in my way dans mon vibe dans mon zanga
 Hallo glistening I’m muphasa
 Glowing every way I don't even wear designer
 No be long talk me a see when them shade on me
 When I draw near to my people
 Them call me chuck skin
 Nominate me for categories undeserving
 Man I pick my crown and hit back twice hard
 no slacking
 Now you like my steeze
 Lowkey I'm making moves
 I take wetin fit my shoes
 You no like me
 I no like you
 Take a front seat wait make I give a hoot
 Lowkey I'm making moves
 I no di move by the rules
 You no like me
 I no like you
 Take a front seat wait make I give a hoot
Written by: Collete Ofundem Eno-Akpa

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...