album cover
Too Much
album cover
Too Much adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak ZIGIDIZ tarafından 8 Mayıs 2026 tarihinde yayınlandıToo Much - Single
8 Mayıs 2026
FirmaZIGIDIZ
DilEnglish
BPM108
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

I pray for 1 BABA gave Double
I pray for 1 SOGBOLISA gave me double ooo
Eno bi my might
Eno bi my power
Ebi God eiin grace wey dey carry me dey Go
                          Chorus
Too much TOO much !!Too much
Baba God you too much oooo
Too much TOO much !!Too much
Baba God you too much oooo
                               Verse
Too much Grace
Pain to praise
Golden chain for the wrist
 
I came from trenches where the pain is to much
Now I dey smile cause my God bi too much
Every close door He open an sharp sharp
Turn my little hustle to a permanent spark
Late nights, I dey pray make I see better days
Now blessings steady falling in a millions ways
No be by my power, I no fit take the praise
Na Jehovah dey guide every step wey i trace
Enemies dey wonder how I still they rise
Even when Dem set trap,I still they survive
Oil for my head, I no fi run dry
Everywhere I go my favor dey fly
Written by: Adzakpo Mathias
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...