Nneka adlı sanatçının Suffri albümünü dinle

Suffri

Nneka

Pop

19.123 Shazams

Müzik Videosu

Nneka - Suffri (Live on KEXP)
{artistName} adlı sanatçının {trackName} müzik videosunu izle

Şurada:

Nneka adlı sanatçının No Longer At Ease albümünü dinle
ALBUMNo Longer At EaseNneka
Nneka adlı sanatçının yer aldığı Nneka Essentials çalma listesini dinle
PLAYLISTNneka EssentialsApple Music African
Nneka adlı sanatçının yer aldığı Paulo Flores: Africa Month çalma listesini dinle
PLAYLISTPaulo Flores: Africa MonthApple Music African

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Nneka
Nneka
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nneka
Nneka
Lyrics
F. Samadzada
F. Samadzada
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Farhot
DJ Farhot
Producer
Jean Lamoot
Jean Lamoot
Co-Producer

Şarkı sözleri

Nna dey talk of your elections, Nigerians, Nigerians Nna dey talk of your redemption, Naija, Naija Nna dey talk of resolutions, oya (hey) Tell me, where the resolution? 'Cause nothing dey change We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake All these lies Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Don't you tamper with my soul, eh, eh Na only the rich man still dey gain oh Where the money? Where dey go oh-ooh? Still poor man dey suffer Brother, your wish is my order But nothing dey change, we just dey yan We just dey spray, but still not the same mouth We dey use take pray, we dey use take curse (curse) Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Don't you tamper with my soul, eh, eh Suffri, suffri with my soul, oh Suffri, suffri with my soul, oh..., yea, yea, yeah-yeah Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Don't you tamper with my soul Oga fulfill my wishes to travel to distant places (places) Allow my soul not to perish for me to be dressed in laces As life goes on, I remember all the things I have achieved Sunset, thunder and the storms, show that we have truly, really been deceived Say, na truth when dem dey talk say, "Na wetin you sow, na em you go reap" Still na so, so lie na em we dey spread, spray, dey open eye to see deceit To see us rise, we must rejuvenate Na bottem we dey teh, teh Na bottom we dey teh, teh Na bottom we dey teh, teh, for too long, down for too long Jeh-jeh o, jeh-jeh o (down for too long) Jeh-jeh o, jeh-jeh o (down for too long) Jeh-jeh o, jeh-jeh o Jeh-jeh o, jeh-jeh o Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me, oh, say Suffri, suffri with my soul, jeh-jeh, jeh-jeh Don't you tamper with my soul (don't you tamper with my soul) Jeh-jeh o, jeh-jeh o Jeh-jeh o, jeh-jeh o Jeh-jeh o, jeh-jeh o Jeh-jeh o, jeh-jeh o Don't you tamper with my soul My soul, my soul
Writer(s): Farhot, Nneka Egbuna Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out