Müzik Videosu

Hand of Jesus
{artistName} adlı sanatçının {trackName} müzik videosunu izle

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Duncan Mighty
Duncan Mighty
Lead Vocals

Şarkı sözleri

It's a Port Harcourt first son Wene Mighty eeh And it's a true life story oh And I thank the Lord oh Becos the Hand of Jesus has butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah E mara aka Jehovah butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah When I remember my past it was poverty When I'm passing on the road dem go laugh me When I remember my past e no easy But right now I'm a celebrity Do you know that God is God And God can never be a man oh At all oh, at all oh Do you know that thing you sow na the same thing wey you go reap oh Wene dat one dey oh Some go come do like say na dem love you When you try give them chance dem go kill you I remember when my mother been dey suffer from bleeding for eighteen years She go wake up in the morning, She go cry I go look up to the sky I dey ask God why My father go dey carry my mama dey waka from place to place make she save My papa people run My mother people run Everybody run But when God come, God heal my mother Save my mother Bless my talent And make my mother happy eh Becos the Hand of Jesus has butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah E mara aka Jehovah butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah When I remember my past it was poverty When I'm passing on the road dem go laugh me When I remember my past e no easy But right now I'm a celebrity Shebi you know what it means When you coming from the ghetto you no need to form oh And I was leaving in a face me-I-face you house You need to see the morning trouble when you want to bath You have to dey for queue You are waiting for the first person wey enter the bathroom You have to dey for queue You are waiting for the first person wey enter the toilet e eh It is a physically true life ah ee of a true story a true story And when you want to jollicate Police go enter dey search ur pocket dey slap u well well, well well, well well aaahh But right now army stand for my gate, na God grace So I want to say... Hand of Jesus has butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah E mara aka Jehovah butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah When I remember my past it was poverty When I'm passing on the road dem go laugh me When I remember my past e no easy But right now I'm a celebrity Ana ma sighi mma ma Imela Jehovah Eeh oh Ana ma sighi mma ma, Imela Jehovah Eh mma ma, Imela Mma ma Jehovah Eh mma ma, Imela Mma ma It is the handwork of God and it's not by my own ability, ability Now I'm the pride I'm the king I'm the joy I'm the love of my families and my relatives It is a physically true life ah ee of a true story a true story So make somebody come Make we thank the Lord oh I no fit shout oh Wene Mighty eeh Becos the Hand of Jesus has butter my bread oh Halle oh, Halle oh hallelujah E mara aka Jehovah butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah When I remember my past it was poverty When I'm passing on the road dem go laugh me When I remember my past e no easy But right now I'm a celebrity Cos the hand of Jesus has butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah E mara aka Jehovah butter my bread oh Halle oh Halle oh hallelujah When I remember my past it was poverty When I'm passing on the road dem go laugh me When I remember my past e no easy But right now I'm a celebrity Halle oh Halle oh hallelujah oh Halle oh Halle oh hallelujah oh Eeh hallelujah oh Eeh hallelujah oh Eeh hallelujah oh Eeh
Writer(s): Dale Watson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out