Şarkı sözleri

Me I dey like pikin like that o Ah me I like it like that Ah me I like it like that You say My girl is bad My girl is boujee My girl is soft Me I like it like that Kill yourself on top her matter She no go leave me waka You say she follow Raba Me I like it like that You say My girl dey puff My girl dey party My girl dey smoke Me I like it like that Make you die ontop her matter She no go leave me waka You say she follow Raba Me I like it like that You say My girl is You say My girl is that You say My girl rewind And she no get reverse Command Naturally girl very scarce JuJu dey worry me And na she get the jazz for hand Omo that kind girl na my type of girl See the way she gbona pass Frypan Girl you be Japan girl or a Taiwan girl They know They know they know They know me sey I no fit deny your love Baby no fit dey lie ontop They want make I decide ontop They know They know they know They know me sey I no fit deny your love baby ooo Omo them don try confuse me Ah them don try You say My girl is bad My girl is boujee My girl is soft Me I like it like that Kill yourself on top her matter She no go leave me waka You say she follow Raba Me I like it like that You say My girl dey puff My girl dey party My girl dey smoke Me I like it like that Make you die ontop her matter She no go leave me waka You say she follow Raba Me I like it like that Make you die ontop her matter She go still shank you Cause her matter make you die But no be she send you You want to do the things that only Me can do and I finna give her lovin' Now the thing the gentle You for know sey That kind girl na my type of girl See the way she gbona pass Frypan Girl you be Japan girl or a Taiwan girl They know They know they know They know me sey I no fit deny your love Baby no fit dey lie ontop They want make I decide ontop They know They know they know They know me sey I no fit deny your love baby ooo Omo them don try confuse me Ah them don try You say My girl is bad My girl is boujee My girl is soft Me I like it like that Kill yourself on top her matter She no go leave me waka You say she follow Raba Me I like it like that You say My girl dey puff My girl dey party My girl dey smoke Me I like it like that Make you die ontop her matter She no go leave me waka You say she follow Raba Me I like it like that Me I like it like that Me I like it like that oooo ah Me I like it like that Me I like it like that
Writer(s): William Robinson Jr., Ronald White Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out