album cover
Prodigy
album cover
Prodigy adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak iTrybe Music tarafından 10 Nisan 2026 tarihinde yayınlandıOjo 2 D World (O2DW) - Single
10 Nisan 2026
FirmaiTrybe Music
DilEnglish
BPM139
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Omo oro mi jazz up o
Ma Jeki anybody so fun e pe ole make e o
Sha keep consistency yen
Ko De jazz up
Oma shele
Rolling rolling action
Ejemi kon shagidi
Music na passion for me e be like abd
Wo Eyin mi
Shotiri
U go see like 36 million eruku
Wey Dey my back so I be king o
As u Dey see so
I get dreams o
And me go reach o
Where me go reach o
U say i fuck up
My **** shut up
U knw Wetin my eyes Dey see as I Dey come up
Ema lo wa o
Ema lo be
Ema lo wa o
Ema lo be
Te ba lo be
Olorun e ma je
E ma lowa o
E ma lobe
E ma lobe
They say I couldn’t do it for me but my God did it for me
Many of my **** wey been Dey go funny
This life’s cold you might frozen
But me cant fold
Cos me Im golden
Walai God Dey
Monday to Sunday
I know cos I’ve seen a lot of shit and Im still here
Cold life with different vibes
Omo na same trips but na different vibes
Got no love from papa
Grinding for my raba
So I go fit to gapa
Cos nobody send my mama
Oh no Oh no
Won ni Moti rogo
Cos I be omo ologo
Ema lo wa o
Ema lo be
Ema lo wa o
Ema lo be
Te ba lo be
Olorun e ma je
E ma lowa o
E ma lobe
E ma lobe
Written by: kusamotu ayomide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...