album cover
Kanayo
album cover
Kanayo adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak D6R Entertainment LTD tarafından 10 Kasım 2023 tarihinde yayınlandıKanayo - Single
10 Kasım 2023
FirmaD6R Entertainment LTD
DilEnglish
BPM111
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Let somebody pray for me
All the struggles and the pains
Starving in the rain
Make all my tears no go in vain
Some dey say make i go find work
Say this music not for me
All i know is i believe
What will be is what will be
Oh Kanayo ooh Kanayo
Na money man dey find
Make i no go loose my way
Na why the man dey grind
Oh Kanayo ooh Kanayo
Na money man dey find
Make i no go loose my way
It's been so long I've been grinding
Yes I've been grinding to make mama proud
To make life easy no be by mouth
But celebration very soon for sure
I be that boy
And i go.wey no make badman progress
Me i never settle for less
Eh I no go seke
Say dem go feel am down to surulere
Ojuelegba dey agege
Ikorodu shaami léwa
Eh And i am ready
Ready to take over the world
My destiny can't be denied
Say dem dey think how man survive
Let somebody pray for me
All the struggles and the pains
Starving in the rain
Make all my tears no go in vain
Some dey say make i go learn work
Say this music not for me
All i know is i believe
What will be is what will be
Oh Kanayo ooh Kanayo
Na money man dey find
Make i no go loose my way
Na why the man dey grind
Oh Kanayo ooh Kanayo
Na money man dey find
Make i no go loose my way
Written by: Bamidele Oluwaseyi Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...