album cover
100
1.693
Music
100 adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak The Cake Bizness tarafından 12 Ağustos 2026 tarihinde yayınlandıBKAY IS LIKE - Single
album cover
Çıkış Tarihi12 Ağustos 2026
FirmaThe Cake Bizness
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM

Şarkı sözleri

[Verse 1]
Yeah they know me tey tey
I'm balling like Jay Jay
**** on my tape even way before Ray Jay
Me I don dey cause kasala
From Lagos all the way to Calabar
Be like they no understand
Even for summer my flows still cold like harmattan
And we no dey stress life is Eazi zaga dat
All these bling bling how many karats
Hundred, hundred
We dey keep am hundred
Ninety-nine
Ninety-nine no go do me, ninety-nine I gotta keep am hundred
[Verse 2]
All the stacks we dey throw am **** no be content
And the Benz I dey press am abeg comot there
When we knack she must what? She must to cum first
Arch her back consent
She dey cry hot tears
And she soft softest
If I no dey feel am gotta keep am hundred
[Chorus]
I dey keep am hundred hundred hundred
Hundred hundred hundred
I dey keep am hundred hundred hundred
Hundred
[Verse 3]
I dey put my city on my back
Anytime I step in there's W's in the chat
Who say who say we no get am cap
If it's EastGaad and Blaq guaranteed e go slap
Over loads way over load
Came with her friends be like say dey wan collabo
Ah ah ah
After sliced bread I'm the best thing
I no fit save her I no be Tenski
No call me bestie
Arch your back up tell your pastor
I'm rolling up my greener pastures ye
Hope say ọlọpaa no go catch us ye
1 gratitude, ninety-nine complain
Ain't no such thing like a right time
I know I said last night was the last time
Find one kele use am pass time
As I dey find my Mr Eazi lifestyle ahnn
[Verse 4]
Yeah they know me tey tey
I'm balling like Jay Jay
**** on my tape even way before Ray Jay
Me I don dey cause kasala
From Lagos all the way to Calabar
Be like they no understand
Even for summer my flows still cold like harmattan
And we no dey stress life is Eazi zaga dat
All these bling bling how many karats
Hundred, hundred
We dey keep am hundred
Ninety-nine
Ninety-nine no go do me, ninety-nine I gotta keep am hundred
[Verse 5]
No dey test me cuz I no day take nonsense
I nor send I go carry am 0-hundred
Youngest idan
Brand new Louis Vuitton
I ain't talking about money
Abeg biko sidon there
Oh Ọlọhun sẹ
Real **** till Oluwa blow the trumpet
[Chorus]
I dey keep am hundred hundred hundred
Hundred hundred hundred
I dey keep am hundred hundred hundred
Hundred
Written by: Alele Richard Seal Oroghene, Anueyiagu Chukwubuikem Emmanuel, Emeka Akumefule, Kamal Momoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...