album cover
MAYA
album cover
MAYA adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak noVEN tarafından 28 Mayıs 2026 tarihinde yayınlandıLIBRE
AlbümLIBRE
Released28 Mayıs 2026
FirmanoVEN
DilEnglish
BPM109
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

(Body, di body, body, di body, di body bo)
(Body, di body, body, di body, di body bo)
(Body, di body, body, di body, di body bo, LOEL Is On The Track)
(Shu, shu, shu, sha, shu, sha, shu, sha)
(Ohhh, ohhh, ohhh, hmm)
Girl you dey do me wetin I like
Nohhh oh
With the way you dey move you dey mess with my mind
Nohhh, ohh
Come show me something
Show me some magic nohh, nohh (yehh heh)
Girl show no mercy, teach me lesson
Ohhh, nohh, ohh
Odoye odoyewu, hmm, girl
Tell your mama
Tell your mama say you don get a man, aha
No more bombarding, ah
Oh susana
Away, way, way o
Away, way, way o
Oh susana
Girl, tell your mama
Tell your mama say you don get a man, ahah
No more bombarding ah
Cuz me I wanna take you to my yard
I don't care oh
Balance ah make I enter you
Balance ah make I hazie you
Balance ah make I maya maya oh
I don't, I don't care oh
Balance ah make I enter you
Balance ah make I hazie you
Balance ah make I maya maya oh
Girl, tell your mama
Tell your mama say you don get a man, ahah
No more bombarding ah
Cuz me I wanna take you to my yard
No do me oh, No do me oh
Ojoro, ojoro
Abeg no do me ojoro
Abeg no do me ojoro
(Hmm) Yeh
Girl I need your company, I'm not whining
I just want it go down for me
Girl I need you
Girl I need you
Girl I need you
(Hmmmm)
Girl I need your company, I'm not whining
I just want it go down for me
Girl I need you
Girl I need you
Oh susana
Away, way, way o
Away, way, way o
Oh susana
Girl, tell your mama
Tell your mama say you don get a man, ahah
No more bombarding ah
Cuz me I wanna take you to my yard
I don't care oh
Balance ah make I enter you (again)
Balance ah make I hazie you
Balance ah make I maya maya oh
I don't, I don't care oh (baby)
Balance ah make I enter you
Balance ah make I hazie you
Balance ah make I maya maya oh
Aweee, my baby
Waah, jhugu, jhugu, jhugu, jhugu biger (maya, maya oh)
Aweee, my baby, waah, jhugu, jhugu, jhugu biger (balance)
Hmm
Shawty gon shout alleluyah cuz I be God sent
Girl I be God sent God sent
But I need your consent
I don't care oh
Balance ah make I enter you (i love you)
Balance ah make I hazie you
Balance ah make I maya maya oh
I don't, I don't care oh (baby)
Balance ah make I enter you
Balance ah make I hazie you
Balance ah make I maya maya oh (again)
(Jhugu, jhugu, jhugu biger)
(Jhugu, jhugu, jhugu, Jhugu, jhugu, jhugu maya, maya oh)
(Jhugu, jhugu, jhugu, jhugu, jhugu, balance)
(Jhugu, jhugu, jhugu, jhugu, jhugu)
Written by: Emmanuel Okonkwo Ikoro, Gerardo Lopete Elonga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...