album cover
Everybody Guide
30
Acoustic Blues
Everybody Guide adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Afrobeats Distro tarafından 19 Haziran 2026 tarihinde yayınlandıBig Bad World - EP
album cover
Çıkış Tarihi19 Haziran 2026
FirmaAfrobeats Distro
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Ajebutter22
Ajebutter22
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akitoye Balogun/Kenechukwu Freeley
Akitoye Balogun/Kenechukwu Freeley
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Alpha Ojini
Alpha Ojini
Mastering Engineer
KC FREELEY
KC FREELEY
Producer

Şarkı sözleri

[Chorus]
Every everybody guide
Where dem dey?
Them dey with their guys
Every kele holding any **** wey go fit provide
Every **** closer to the one wey help am survive
Dem go vibe, run each other street dem dey go surprise
[Chorus]
Every everybody guide
Where dem dey?
Them dey with their guys
Every kele holding any **** wey go fit provide
Every **** closer to the one way help am survive
Dem go vibe, run each other street dem dey go surprise
[Verse 1]
I thought I had a dream to chase in Lagos but I must be dreaming
I thought I had a dream but I forget sey Eko ni mo wa ohh
I been money making
Never many faking
Got their money shaking
Bread I'm breaking
Rising faster than the fucking bread you're baking
Undertaking
But they're overspending when their bills are pending
Ask for lending
Off my data cos you know I'm never sending
[Verse 2]
Thought I had a dream to chase in Lagos but I must be dreaming
Everybody and their momsy
Ọmọ, ọmọ they be fucking scheming
I thought I had a dream but I forget sey Eko ni mo wa oh
I thought I had a dream but I forget sey Eko ni mo wa ohh
[Bridge]
Big bad world
Ọlọhun
[Verse 3]
And I thought I had a dream my mind be racing, yea yea
And I thought I had a dream and I be chasing, yea yea
And I thought I had a dream and I be chasing, yea yea
I be chasing, yea yea
All my **** driving Benz
Up in Lekki that's my ends
Police stop us for the road
Everytime we dey parole
Ask us for our occupation
Or they take us to the station
It become a confrontation
If we don't give compensation
I mean where do I begin
In this city made of sin
Where nothing is what it seem
We dey japa from the scene
They just tryna make a killing
But I'm happy I'm alive
Some people wanna leave
Some people just dey arrive
Ṣe they never point gun for your ear?
Talk sey no dey fear?
Agbero don slap you to the point wey you no dey hear?
Ọmọ boy don obtain all your phone and your wallet and your key?
Na that kind of thing they no teach for university
It's the blind leading the blind
I'm only kind to my kind
Illiterate wey no dey read but go still dey read your mind
It's the city where I stay
I got love for where I stay
Where nothing it's what it seem
It's that city where I dream
[Verse 4]
And I thought I had a dream and I be chasing, yea yea
And I thought I had a dream my mind be racing, yea yea
And I thought I had a dream and I be chasing, yea yea
I be chasing, yea yea
I be chasing
[Outro]
Everybody guide
Written by: Akitoye Balogun/Kenechukwu Freeley
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...