album cover
WebKid
22.638
African
WebKid adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak AI Music Distribution tarafından 24 Mayıs 2026 tarihinde yayınlandıWebKid - Single
album cover
Çıkış Tarihi24 Mayıs 2026
FirmaAI Music Distribution
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM102

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Engineer

Şarkı sözleri

SHATTA MOVEMENT, I dedicate this song to Webkid
Na wetin you nor know go kill you
Webkid stay strong
Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid eehhh
Na wetin you nor know go kill you
My brother dey pure
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid Webkid
I woke up to the news
Dem say dem catch my fan
I ask dem what’s the charge
Dem say Webkid dey torment somebody family
I say wow! I say how?
Fan go be fan you for understand that
Webkid, I say stay strong
Na wetin you nor know go kill you
Egood say you know
My bro dey pure but dem blame am true
I know you dey pure but dem blame you true
When elephants fight na grass dey suffer
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid Webkid
SHATTA MOVEMENT, God is here so no fear
Wipe your tears
Shout outs to Sammy Flex, Antwiwaa
Maqcoy, Kweku Dubai, Larbiano, Nancy De General
Ayɛ halfcast say I’m on your ass bro
Na wetin you nor know go dey kill you
Na wetin you nor know go dey kill you
Ma bro dey pure but dem blame am true
Ma bro dey pure, ma bro dey pure
When elephant fight na grass dey suffer
Street Crown
Still we rise, street crown fi my brother
Yo Webkid, stay strong
With whatever you have done for the movement
You have to know I appreciate it so much
That is why I did this song for you
Shouts out to every SHATTA MOVEMENT fan
Transcribed by Lexy
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...