album cover
Another Man
1.250
Soul
Another Man adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak BLUEDREAMS ENTERTAINMENT tarafından 19 Haziran 2026 tarihinde yayınlandıLove Like Mr Bassey
album cover
Çıkış Tarihi19 Haziran 2026
FirmaBLUEDREAMS ENTERTAINMENT
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM88

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Beekay
Beekay
Lead Vocals
gift johnson
gift johnson
Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Bassey Kenneth
Bassey Kenneth
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
gift johnson
gift johnson
Producer

Şarkı sözleri

Wayemi
I bin don join the navy
7th battalion
Dem don shave my head
Wayemi
Maybe your friends go love me
I don do everything
Everything we plan
Why why why
Why you leave me fly
Why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Everything you ask me I dey
And if I never get I find and I pray
Heavenly Father know say I pray
How I wan take love another again
Me I want to chase you
I can never change you
Wetin him give you
Wey I no fit give you
Why why why why why
Why you leave me fly
Why why why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Written by: Bassey Kenneth
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...