album cover
More
album cover
More adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Songdis Ltd tarafından 27 Mayıs 2026 tarihinde yayınlandıMore - Single
Yayın Tarihi27 Mayıs 2026
FirmaSongdis Ltd
DilEnglish
BPM109
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Germanee airways
Nor be from trenches
But I felt it for real
How many things you wan talk...
But na you sabi
Na you sabi
My own be say I don't know I don't know
When it comes down to the person wey be goat
If I stop
I go try some more...
Try sungba
Try sungba o.
Na your body...
Bend am na wetin you sabi
But I nor tell you say na that kin thing...
Many things
Many things I sabi...
I sabi
Come
Praise to God.
When he comes through
They'll say it's a lot...
For everything I do
Praise the lord...
When I practice my practical
I'll praise the lord...
People don go before you come
Call on me if you need some help.
Cause everyone need some help
Talk before e blur
Talk before e blur
Let's all help...
The kind fight I dey fight
Omor dey can't buy me
Move with a drastical vibing
Hands in the hair
Shake it come on
Eyes on me
But I'm praising the lord
They don't think I know what I am
Then I be boy
Now I be man
In what you doing
Do it some more
Nor go follow dem
Do it for more
What do I do here.
Tell me what's your buisness
Cause my dreams nor small
Nor go dey hold me
What you telling me
What's your reason
I don't want your pleasing
Cause my bills nor small
But I reason your own...
And I know say
E nor funny
So tell me as e be...
Tell me
Tell me
Talk to me
Talk to me...
Tell me as e be...
And if I tell you
Shey you fit solve am
Written by: German Emmanuel Uzezi

Loading...