album cover
LAVIDA
album cover
LAVIDA adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Worry Them Records Distributed by ALTurnatyyv (Critic Circle) tarafından 19 Haziran 2026 tarihinde yayınlandıSTUNTIN & LAVIDA - Single
Yayın Tarihi19 Haziran 2026
FirmaWorry Them Records Distributed by ALTurnatyyv (Critic Circle)
DilEnglish
BPM106
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Still your boy
Let me be the volume
To your speaker oh
Na you be my lor lor oh
Spark like diamond
My sweetener oh
Front side is standing
Back side so classy
Baby make we do am
Gently softly and calmly
My baby you know
Na you dey play me like piano
Anytime you dey my side oh
Na premium Lavida oh
Oh my odo
Premium Lavida oh
Under the sun
Under the moon
Na premium Lavida oh
Oh my odo
Girl you are my rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
We go cruise oh inside my Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Oh girl you are my rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
Me and you we go cruise oh in my Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Macaroni oh
Pepperoni oh
E dey do me oh my baby
Pretty glass of champagne
Eh
Take away the stress and all the pains oh
She dey dance to my rhythms all day
High class baddie kilode
Na you be my data to my router oh
I go be the source to your laughter oh
I nor go play you like Konami
I go take you Paris
Miami
Anytime you dey my side oh
Na premium Lavida oh
Oh my odo
Premium Lavida oh
Under the sun
Under the moon
Na premium Lavida oh
Oh my odo
Girl you are my rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
We go cruise oh inside my Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Oh girl you are my rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
Rainbow
Me and you we go cruise oh in my Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Lambo
Make we wo to wo to
Baby we go give dem wo to wo to
Ah
Na you be the sweetest
Ehey
Na you be the finest
Baby
Make we go give dem wo to wo to
Ehey
Lavida oh
Ah
We go give dem jara
Jara oh
Lavida oh
Oh yes
You dey my mind oh
Na premium Lavida oh
Everyday when you dey my side oh
Na premium Lavida oh
Under the sun
Under the moon
Na premium Lavida oh
Worry dem
Written by: BRIGHT CHUKWUMA WARIONMOR

Loading...