album cover
O’clock
1.440
Afro-Pop
O’clock adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Advert Gang tarafından 7 Temmuz 2026 tarihinde yayınlandıO’clock
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:20 - 00:25
O’clock geçen hafta yaklaşık 20 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:00
00:20
00:30
00:45
00:55
01:05
01:10
01:45
01:50
02:05
02:30
00:00
02:42

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Otega
Otega
Vocals, Instrumentalist
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Ifedayo Oghenetega
Stephen Ifedayo Oghenetega
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Venombeatz
Venombeatz
Producer
Blaqmix
Blaqmix
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Şarkı sözleri

What is the essence of the money wey you get wey you no go fit to gbadun
What is the essence of the love wey you give wey you no go fit to handle
Even if na Pkangolo wey I knack, awon temi won ma jo
Lati woro si woro won mo, lati Jogbo won momi de ita faji
Omo to dey nurse Indian client na looseguarding
I'm getting money, getting money getting more
Toba Fe kin ba e feyin Shami n 10 milli
Joy costs a lot, na happiness be free
Last time wey I check Omo time no dey
How I wan dey smile if my maga no pay
Back then no money for my opay
Put my head in the game now I dey okay
Teno lo, kanra lo, Mon pawo gan
It is my O'clock
Teno mo, kanra mo, Mon pawo gan
It is my O'clock
I swear to God, mon kanra gan
Daya, emi omo ologo daya
When I dey para, even Peru no fit para
Designers, back in the days I dey trip for designers
But reality set in my mindset e don change 40 containers from china
Ni kan bami kowa
Mon teno lo, mon pawo gan, I swear to God
This is my O'clock
Pawo gan, teno lo, kanra mo
This is my O'clock
No other bad man inna the city I know
Everyday me I just wan dey on my J
Dem know me I like to dey dey my zone
Me I no dey like wetin go stress my peace
But all this girls dem dey blow my phone and I tell them say me I don marry o
Otipe ton ti Fe Tomi wo
Won Fe danmi wo
Cause I get info
Kanra gan, pawo lor, this is my O'clock
Written by: Stephen Ifedayo Oghenetega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...