album cover
Pressure
album cover
Pressure adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Son Of Man tarafından 16 Haziran 2026 tarihinde yayınlandıBen-Adam - EP
16 Haziran 2026
FirmaSon Of Man
DilEnglish
BPM97
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Mm I said it before and I'll say it again
Say I get am before is never the case
When I see wahala straight my face
Cos when you shook mouth, you go sabi the taste ah
Shey na crime to be the first child
All my hope is that I make it out
From this pressure wey dey hold me down
I need peace wey go Dey calm me down
Shey na waka waka zamina
Or na sangelewa stamina
All my hope is that I make it out
I need peace wey go dey calm me down
Vanity Dey say na vanity
The last time I checked we all need vanity
Dey say materialism
The audacity
Wey dey make you think say
I get time for anything
wey no concern money
Concern kpo
Concern kudi
Or ego
She say she like scissors for table
Blood of Jesus, zoba m
I no dey preach love, I leave it out
I'm not emotionally sound
So when I see wahala I straight my face
Cos when when you shook mouth you go sabi the taste ah
Shey na crime to be the first child
All my hope is that I make it out
From this pressure wey dey hold me down
I need peace wey go Dey calm me down
Shey na waka waka zamina
Or na sangelewa stamina
All my hope is that I make it out
I need peace wey go dey calm me down
Written by: Chimdindu Josiah Igwenagu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...