album cover
Dracula
album cover
Dracula adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Xaucemusiq tarafından 24 Temmuz 2026 tarihinde yayınlandıMotion & Emotions - EP
24 Temmuz 2026
FirmaXaucemusiq
DilEnglish
BPM95
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

I see you feeling drowsy
Shaybe na shayo, Shaybe na loud
Wey Dey make you misbehave like this
As you say my matter no let you leave OH
E hold you for neck on a choke hold
Choke hold, for my headache you Dey drink procold, na na na
When you go tire, tire, tire, tire
Carry your kaya
Cause I’m unbothered
Bothered Bothered, Bothered
Soaring higher
You should know you can’t deny
Wetin yeshua don design
Cannot die, me multiply
I been giving vibe like Dracula
Chopping the vibe like Dracula
And my Gbedu sweet pass Amarula
my Gbedu sweet pass Amarula
Even when you carry
Carry my matter go Okija
I go still Dey shine oh
I go still Dey shine oh
Blind your eyes oh
‎Wait o wait o wait first
‎Omoge say less
‎The way you dey raise this your standard fit make man fly fence
‎The other day you say you want to pay rent
‎I ask what about your parents
‎Simply because I no fall your billing
‎You wan turn me to bad person
‎I got dreams to chase
‎Things to change ..I no even wan Dey look uche face
‎So even when you carry my matter go okija
‎I go still dey shine
‎Cuz oluwa don sign am na final
‎Oil dey my head na God design am
‎So no go dey do like say you fine pass
‎U no fine pass o
I been giving vibe like Dracula
Chopping the vibe like Dracula
And my Gbedu sweet pass Amarula
my Gbedu sweet pass Amarula
I been giving vibe like Dracula
Chopping the vibe like Dracula
And my Gbedu sweet pass Amarula
my Gbedu sweet pass Amarula
Even when you carry
Carry my matter go Okija
I go still Dey shine oh
I go still Dey shine oh
Even when you carry
Carry my matter go Okija
I go still Dey shine oh
I go still Dey shine oh
Written by: Elvis Enebeli, Jeff Esahon, Osarugue Ugiagbe

Loading...