album cover
NeverLeft
album cover
NeverLeft adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak NBT Music tarafından 12 Temmuz 2026 tarihinde yayınlandıNeverLeft - Single
12 Temmuz 2026
FirmaNBT Music
DilEnglish
BPM73
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

The entire World seems to be asking the same question
Where is Spider-Man
Yo Dfour plug me in (heh)
(Heh heh heh)
Came right back like I ain't never Left
Where I'm from say dem no like my music but no stress (stress)
Just a youngin shooting for the stars but I no Rest
He say I no suffer all my life been grinding for the Bread
Excite me
I No Be Your Father I no Dread
Enlightened
Rubbish pressure coming from my Peers (Rubbish)
I Get Time for the Haters but I'm Working on Myself
They Said the Top is lonely so I'm bringing all my Friends
Bringing All tha girls, Pulled up in a Ben'z
DJ Khalid, you know we the Best They Can't Comprehend
Only Money na fit cure this Headache, wa dey for my Head
Demons in my bed
OR my angel tire for me sef? I need to Repent
Give am Holy Water Say na Wine She don de Manifest
Be Like Say na Devil de do you the Update cast I swr
Light Skined CocaCola Body sheema na my type I Swr
Money change the weather when e rain people De over joy
Think pass Man wa dey he 70's Money just full my head
When e burst everywhere go first Red so I dey clean my Lens
Maye paste Kaluba for my Bybit or just sign the check
Kdb the Cana make I light I no wan feel my leg
I don call the plug so update socket CSC abeg
Sipping Barcadin I might OD or I might feel the best
No tricks for my sleeves I no come here to measure head abeg
Just dey write my wrongs for all my songs before I see the end
Innocent Deligent she be Real life Maleficent
I got way too much confidence I think that shi magnificent
50 cents I get Many Men From the start I was Heaven Sent
If e Right why you going Left, 50/50 no middle men
Ah, Tell her I be sad boy why she think I'm omah lay
Am, Popping so much Molly Soso take my pain away
Ahn, three grams for backay I de feel am for my brain
Na Parte After Parte we de trap for Aparte
(Ahn ahn ahn)
Came right back like I ain't never left
Where I'm from say dem no like my music but no stress
Just a youngin shooting for the stars but I no rest
He say I no suffer all my life been grinding for the bread
Excite me
I no be your father I no dread
Enlightened
Rubbish pressure coming from my peers
I Get time for the haters but I'm working on myself
They Said the Top is lonely so I'm bringing all my friends
Bringing all my friends
Where I'm from say dem no like my music but no stress
Just a youngin shooting for the stars but I no rest
Written by: Okolie Chima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...