album cover
Warrior
album cover
Warrior adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak ARARA LTD tarafından 18 Eylül 2024 tarihinde yayınlandıIke (West African Electric Music) - Single
Released18 Eylül 2024
FirmaARARA LTD
DilEnglish
BPM130
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Yes o
Dis one na from Chimdi
You go feel am
We are one
In this together
As we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
So
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
You dey hear
No let dem deceive you o
Hmm
Shine your eye
Your mumu don do
Una dey hear
No let dem deceive you
Oh oh ohhhh
Cos we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
Written by: Chimdi Daniel Nkemjika Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...