album cover
ALELE
album cover
ALELE adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Citro Records Ltd tarafından 24 Temmuz 2026 tarihinde yayınlandıALELE - Single
24 Temmuz 2026
FirmaCitro Records Ltd
DilEnglish
BPM107
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Chupe chupelecho
Ale Chupe chupelecho
Chupe chupelecho
Ale chupelecho
(She don carry my heart Dey go)
Chupe chupelecho
Ale Chupe chupelecho
(Tega with the fire)
Chupe chupelecho
Ale chupelecho
Normally I like girls wey fine
But I no Dey fall in love
I been just wan chop you clean mouth
Feelings con turn up
Me sef Dey surprise
Cause of the things I Dey do for ya ehn
If na kayamata motijetan
If you no Dey my side I fit craze
I need your validation
Your attention
Omo to San
Girl make we love
I need your cooperation
Give your compensation
Malobi to n lo
Cause she go carry my heart Dey go
Dey go Dey go
Alele oh alele
(Oh)
Alele oh alele
(Eh)
Alele oh alele
she don carry my heart Dey go
Dey go Dey go
Alele oh alele
(Oh oh oh huh huh huh huh…)
Alele oh alele
Alele oh alele
she don carry my heart Dey go
Na catarrh na catarrh
Baby cold Dey catch me make you hold me
Na harmattan, harmattan
Hold me baby baby o
Omo Me sef Dey surprise
Cause of the things I Dey do for ya
If na kayamata motijetan
If you no Dey my side I fit craze
I need your validation
(Aje oh oh oh oh ahn ahn ahn ahn…)
Your attention
Omo to San
(Michimichilatoiyoo…)
Girl make we love
I need your cooperation
Give your compensation
Malobi to n lo
Cause she go carry my heart Dey go
Dey go Dey go
Alele oh alele
(Oh)
Alele oh alele
(Eh)
Alele oh alele
she don carry my heart Dey go
Dey go Dey go
(Oh oh oh ahn ahn ahn ahn…)
Alele oh alele
Alele oh alele
Alele oh alele
she don carry my heart Dey go
Chupe chupelecho
(Na catarrh, Na catarrh
Ale Chupe chupelecho
(Baby cold Dey catch me make you hold me)
Chupe chupelecho
(Na harmattan, Harmattan)
Ale chupelecho
(Hold me hold me baby o)
Chupe chupelecho
Ale Chupe chupelecho
(Michimichilatoiyoo…)
Chupe chupelecho
Ale chupelecho
(Tega with the fire)
Written by: Utaji James Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...