album cover
Caesar (feat. B2willz)
album cover
00:00
00:10
00:35
00:45
01:00
01:10
01:20
01:55
00:00
02:22
Geçtiğimiz 7 Gün
Caesar (feat. B2willz) geçen hafta yaklaşık 10 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Caesar, pizza, Judah, Shitta
Zaki
Draikzee
Give caesar weitin belong to caesar
You go Dey give monkey pizza
You don go believe in judah
Now judah don go sell you for shitta
One baddie for insta
She Dey twerk and the people Dey gift her
She don go show her body for Twitter
Now the people don go show her sister
Ah yawa don gas
Shey Your fiancée don pass
Even the video Dey show your ass
If you ask me na who I go ask
Ye ye ye ye alaye
Give Caesar weitin belong to Caesar
Ye ye ye ye alaye
Give Caesar weitin belong to Caesar
Ye ye ye ye Alaye
Give Caesar what belong to Caesar
Ye ye ye ye alaye
Give Caesar weitin belong to Caesar
Wetin belong to Caesar o
If person no get e liver o
No Carry your baby near this side
Cos my men them go cease am o
The matter dey happen for insta
The Shawty name na Anita o
As she dey shake her back side o
Everybody dey record am
Now wey the matter done cast
You say what can you do about it
Omawumi If you ask me ehhh
Na who I go ask
Ye ye ye ye alaye
Give Caesar weitin belong to Caesar
Ye ye ye ye alaye
Give Caesar weitin belong to Caesar
Ye ye ye ye Alaye
Give Caesar what belong to Caesar
Ye ye ye ye alaye
Give Caesar weitin belong to Caesar
Caesar, pizza, Judah, Shitta
Written by: George Michael, Zabi Ikpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...