album cover

BAD

198Afro-Beat2026
album cover
BAD adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak summer house records tarafından 31 Temmuz 2026 tarihinde yayınlandıBAD - Single
Yayın Tarihi31 Temmuz 2026
Firmasummer house records
DilEnglish
BPM114
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

We Dey pull up, when we pull up we bad
Check the whole squad, you go see say dem bad
Spilla Dey bad, TP Dey bad
QP Dey bad, even big Jay Dey bad
We no dey fear, wetin people Dey talk
When the people Dey talk, there know say e Dey sup
Boys the pull up with their Range Rover spot
Nepo babies where their body Dey hot
Look am yourself, no Dey put me for talk
When you talk about squad,you Dey talk about us
We Dey ball everyday, we on balling default
No go think say na just talk, we Dey talk
We Dey put in the work, e Dey show for the score
Ep too fresh, e go burst for your score
We Dey on soft, no go think say we soft
When you come round my squad, you go know say we bad
See say we bad, bad, bad, bad
Bad, bad, bad
Teegee dey bad, bad, bad, bad
TP Dey bad, bad, bad, bad
Spilla Dey bad, bad, bad, bad
Teegee
Na me be the bad master, when we pull up with squad
We Dey ball, we Dey ball, we dey chop, we Dey tour
We Dey bomb, we dey ball, 247 na we dey with dey ball
Me and the boys, we dey chop hustle raw
We go pull up on you, we go' make sure you fall
No go think say na just talk we Dey talk
We Dey put in the work e Dey show for the score
Ep too fresh e go burst for your score
We Dey on soft no go think say we soft
When you come round my squad you go know say we bad see say we bad
We Dey put in the work e Dey show for the score
Ep too fresh e go burst for your skull
We Dey on soft no go think say we soft
When you come round my squad you go know say we bad
See say we bad, bad, bad, bad
Teegee Dey bad, bad, bad, bad
TP Dey bad, bad, bad, bad
Spila Dey bad, bad, bad, bad
See say we bad, bad, bad, bad
Teegee Dey bad, bad, bad, bad
TP Dey bad, bad, bad, bad
Spila Dey bad, bad, bad, bad
Gimel record
Written by: ThankGod Afo

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...