album cover
Og
1.957
Music
Og adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak ALERRY MUSIC tarafından 4 Ağustos 2026 tarihinde yayınlandıOg - Single
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:00 - 00:05
Og geçen hafta ilk birkaç saniyesinde en sık keşfedilen şarkı oldu
00:00
00:05
00:35
00:45
01:10
01:40
02:15
00:00
02:27

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Some have food but they cannot eat
No be for who dey smoke cana
Many people dey wey shenk me
Comot from the settings
Me i remember sha
Man i had Stay active
Omo ji masun unto say
I dey find my kpa
I no wan dey follow therapist e talk anything
Me i just wan dey puff and pass
Still on still i dey mount my guard
O je bomb no dey find vasa
Try pray as you dey work hard sha
Cause no award for who suffer pass
Face my front and i watch my back
Lowkey i like dey avoid quanta
Make the matter no go kalas
Cause no award for who suffer pass
Bro no be cruise
Make i reason you
See na only you
Nain fit dey for you
Swear i no fit snooze
I'm always on the move
I see many L's before W's
Bro no be cruise
Make i reason you
See na only you
Nain fit dey for you
Swear i no fit snooze
I'm always on the move
I see many L's before W's
And Shey you know I no fit
Jonse my myself
There's no another me in the market
And the country no dey help us sef
That one make Charlie pick pocket
I love everybody
And i love me too
Oh i love my country people
But i no fit hustle for me and you
Oh i no fit hustle for one million peoplee uh!
Still on still i dey mount my guard
O je bomb no dey find vasa
Try pray as you dey work hard sha
Cause no award for who suffer pass
Face my front and i watch my back
Lowkey i like dey avoid quanta
Make the matter no go kalas
Cause no award for who suffer pass
Bro no be cruise
Make i reason you
See na only you
Nain fit dey for you
Swear i no fit snooze
I'm always on the move
I see many L's before W's
Bro no be cruise
Make i reason you
See na only you
Nain fit dey for you
Swear i no fit snooze
I'm always on the move
I see many L's before W's
Mur Murderer
Ajeondmix
Written by: SULAIMON SARAFADEEN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...