album cover
Anarchy
4.597
Afro-Beat
Anarchy adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 28 Ağustos 2026 tarihinde yayınlandıEchoes of Symphony
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:30 - 01:05
Anarchy geçen hafta yaklaşık 30 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:15
01:30
00:00
02:03

Şarkı sözleri

Wetin i go talk if them no believe
Something i know don dey kill me
Like i dey fall for Oshimiri
But only me dey see wetin i go be
Many people leave when i need a leap
I never still cross but i see the bridge
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
Wetin I take e dey pain my chest
E be like i chop food wey no digest
Even i dey down i still put in my best
Before you pass you go first write test
I don dey sin but i put God first
If I no ft talk would you read my text
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
I won't lie i am really scared
The Anarchy i don't want it spread
Them Dey see white but i dey see red
The truth is that Enemies are friends
Written by: Gideon Jimmy Ozungu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...