album cover
The Truth
album cover
00:00
00:15
00:45
00:50
01:15
01:30
01:55
02:05
02:30
00:00
02:37
Geçtiğimiz 7 Gün
The Truth geçen hafta yaklaşık 15 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Dem wan know my compass
I dey undercover
I no go ever fall down
Always use my upper
Everyday disturbance
I came I saw I conquered
Militant mindset I be like Tompolo
We dey load plenty money
For the Marcopolo
Pepper dem for eye dem go get Apollo
Dem go get Apollo oh oh oh oh
Any weapon fashioned against me
It is null and void
Yama Yama for lagoon
Many many many many fools
Many many many many views
Many many reason i’m the truth
Many pattern una go confuse
The evidence is clear
Say I no go fit to loose
I dey blow my backwood
Catching all my cruise
Always on the move I dey fire na kaboom
Babylon force break and export
Sacrifices and devotions
New regime na takeover it is my turn
I will never hesitate to burst my gun
Oooh I am a servant of Music
It’s in my spirit and it’s so therapeutic
Take my sorrows I baptize in jacuzzi
Wash and clean me
When my mind is so filthy
Any weapon fashioned against me
It is null and void
Yama Yama for lagoon
Many many many many fools
Many many many many views
Many many reason i’m the truth
Many pattern una go confuse
The evidence is clear
Say I no go fit to loose
I dey blow my backwood
Catching all my cruise
Always on the move I dey fire na kaboom
Zigi zaga o
Omo spiritually o
This one no be Physically o
Na my sanctuary o
This one na spiritually o
Zigi zaga o
Omo spiritually o
This one no be Physically o
Oooh oooh oooh
Oooh oooh oooh
IRON
Oooh oooh oooh
Oooh oooh oooh
Oooh oooh oooh
Oooh oooh oooh
Oooh oooh oooh
New regime na takeover it is my turn
New regime na takeover it is my turn
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...