album cover
Work
album cover
00:00
00:15
00:20
00:35
00:40
01:00
01:05
01:20
01:40
02:00
00:00
02:18
Geçtiğimiz 7 Gün
Work geçen hafta ilk birkaç saniyesinde en sık keşfedilen şarkı oldu

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Heh, work, work (Work, work)
Uh, see as you dey work am (I swear)
Body soft, shey I go fit touch am? (Abeg)
Ah, see as you dey cream, no be Russian, mm-hm (No be Russian, uh-huh)
Toko, ọmọ, you dey kolo
I love my bros, no homoski (Mm-mm, at all)
Me, I dey house, no FOMO (FOMO)
Sippin' on wine and Cocoski (X)
E dey work, uh (Ehen)
Kele for my side, she dey work, ah (Uh-huh)
Me, I get boys wey dey work, uh
Everything I do, e dey work, ọmọ, work
I dey work, uh
Kele for my side, she dey work, ah (Uh-huh)
Me, I get boys wey dey work, heh
Everything I do, e dey work, e dey work (Heh, heh, heh)
Ọmọ, mm, work, work (Work, work)
See as you— see as you dey work am (Abeg)
Body soft, shey I go fit touch am? (Body soft, shey I go fit—?)
Ah, see as you dey cream, no be Russian, mm-hm (No be Russian, uh-huh)
Toko, ọmọ, you dey kolo (I dey kolo)
I love my bros, no homoski (No homo)
Me, I dey house, no FOMO (FOMO)
Sippin' on wine and Cocoski
E dey work (Ehen), e dey work (Ehen)
E dey work (I swear), e dey work (I swear)
E dey work, work, work (E dey work, work, work)
E dey work, work, work, uh (E dey work, work, work)
E dey (Ehen), e dey work (E dey work)
E dey work (I swear), e dey work (Ehen)
E dey work, work, work, uh (Mm-hm, mm-hm)
E dey work, work, work, mm-hm (Mm-hm)
For my gym, she dey work out (E dey work)
Fresh fit when I burst out (When I burst out)
Ọm-ọm-ọmọ, I for like contact you later backstage for the concert (Concert)
She wan'— she wan'— she wan' spend the night with fillers
I go fill her up and fill up arenas (I swear)
Heh, on her tippy toe, ballerina, uh (Ballerina)
No Beyoncé, she be diva (Diva)
When you see us, we dey work (When you see us, we dey work)
Toko, I dey work (Toko, I dey work)
All my music, e dey bur' (All my music, e dey bur')
Everybody wan' dey hop (I swear, them dey hop)
Ọmọ, me, I no dey shock (Ọmọ, at all)
Every day, I dey on lock (Every day, I dey on lock)
For my lappy, I dey work (For my lappy, I dey work)
Me and my padi, we dey work, uh (Me and my padi, we dey work)
We dey work, uh (E dey work)
E dey, uh (Ehen), work, uh (Ayy)
Kele for my side, she dey work, ah (Work)
Me, I get boys wey dey work, uh
Everything I do, e dey work, ọmọ, work
I dey work, uh
Kele for my side, she dey work, ah (Uh-huh)
Me, I get boys wey dey work, heh
Everything I do, e dey work, e dey work (Heh, heh, heh)
(Joey)
Written by: Tokonizi Praise Abila
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...