album cover
Okeimute
album cover
Okeimute adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Independent tarafından 28 Kasım 2025 tarihinde yayınlandıOkeimute - Single
28 Kasım 2025
FirmaIndependent
DilEnglish
BPM101
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

As a fine boy looking at the bag every girls wanna ball
As a sweet boy looking at the fact every guy wanna be like me
As I dey walk down the highway
As I dey walk down the street
Every body say how you dey
Omoh how e dey be
Okeimute
Plenty boys after you wofe Leba
Big maine gan love you oya gbewa
Omoh oya gbewa
Mama lera
Okeimute
Omoh yen mama lera
Everything dey go mama lera
Oya gbewa
Zero gbezume oya gbewa
Sweet boy oya cheesed up
I dey see plenty things for my side wey dey sup
Plenty girls sef dey dull on
Na guy wey go break their heart dem dey fall for
Oh my girl oya steeze up
We get plenty bar and the stacks on the t up!
I get plenty geez on
We go spend money you go shout oh my Jesus
Okeimute
Plenty boys after you wofe leba
Big maine gan love you oya gbewa
Omoh oya gbewa
Mama lera
Okeimute
Omoh yen mama lera
Everything dey go mama lera
Oya gbewa
Zero gbezume oya gbewa
Written by: RAJI DAMILARE EMMANUEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...