album cover
album cover
100 adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Star Tyno Records tarafından 4 Eylül 2026 tarihinde yayınlandı100 - Single
Released4 Eylül 2026
FirmaStar Tyno Records
DilEnglish
BPM104
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Let me clear this properly
Solid Ten is not a probably
Na money be important thing
So get this formally, Na we go spray the money constantly
hmm hmm 100
Kele ni mo kere si
because I no do father keresi
shey mo jo Ahserkine you say wetin?
Emi update gee, oni ofema gbemi ni dating ye ye
And I been dey study our chemistry
But you start this jealousy
Onjowu stop that thing, that's not a normal thing
You gotta get it properly 100
Shawty wanna caress me
With her body wey dey arrest me
I find it very challenging, don't challenge me
Oh my baby no stress me, don't stress me
Hundred (dred)
We be keeping it Hundred (dred)
Awon ke won bé (be)
We be getting lit on stead (Stead)
Hundred (100)
We be keeping it 100 (keeping it hundred)
Awon ke won bé (won bé)
We be getting lit on stead (on a stead de de)
Kele say she like to party
And she needs a soji boy wey sabi spend the money lavishly
Folashade tife pami
But I be keeping this shit Hundred
I no fit give you more than you deserve
Hundred percent have been trying
To do my best for my darling
but e be like say e no wan dey see me with my padi ye
She's never keeping the bizz hundred
Otife ma mumi l'ode
Positive you too lit, so bosibi ko funmi ye
Oh my God— koma gbon- koma bo
She dey gat me wantin' something more
She say all these talks say na history
Say she know my type oti mo iru mi
She said I'm naughty, 100
Naughty boy you no go chop nothin'
Pour some sweet liquor, sweet liquor
I wanna sip little, sip little
She broke my heart two pieces in a split second
Rght now nothing tickles, it's critical
She dey find a rich **** wey responsible credible
To'n live a life with principle
Onipe kin show workings love is not invincible
you no dey press funds keh, silly you
Jo kilode
Hundred (100)
We be keeping it Hundred (keeping it Hundred)
Awon keh won bé (won bé)
We be getting lit on steady (getting lit on stead)
Hundred (100)
We be keeping it Hundred (100)
Awon ke won bé (won bé)
We be getting lit on steady (on stead Dede)
Positive you too lit
So if it's possible ko funmi ye
Oh my God - Oh my lord- Oh my God
She Dey gat me wanting something more
Babygirl say love is a history
Say she know my type oti mo iru mi
My thing, mighty shey you go try my thing ye
100%, I been dey give her Hundred percent
Say she love me, I know she meant it
She put me for reset (oh God)
100%, I dey give you girl nothing less
Oh you gat me obsessed
You make me high, you stress me
Hundred
We be keeping hundred
Awon ke won bé
We be getting lit on stead
Written by: Adejuyigbe Mayowa Emmanuel, Otitoju David Olatunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...