album cover
BANKROLL
album cover
BANKROLL adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak MetroDistro tarafından 9 Eylül 2026 tarihinde yayınlandıKeelah, Vol. 1 - EP
9 Eylül 2026
FirmaMetroDistro
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

(It keeps rolling
Bank rolling aye)
Yeah, yeah
Yeah yeah
(It keeps rolling)
Yeah yeah yeah yeah
(Bank rolling aye)
I dey Trap like I'm in a bando
I don't wanna be like you (blah)
As I Dey trap I Dey burst my cruise (shh)
I dey pack am
I dey pack am
I dey pack am
I dey pack am
No sleep I no Dey let my eye close(I no dey let my eye)
Motion cos I'm always on the road
Notice how the figures them rose
No trust cos I know wetin them show me(sly!)
Blow trees cos it's the Life chose
More cheese in bank I roll
Munchies anytime I smoke
Munchies anytime I smoke
(Bankroll, bankroll
Bankroll, bankroll)
Tell me, tell me what is the matter
I Dey ginger
I dey holla
I be, I be smokin my ganja
No be cigar
Pass me the lighter
Make dem, make dem start to dey check am
When we link up party dey scatter
Oya make I tell you the matter
I dey ginger
I dey para
Schwarzenegger
I Dey on my terminator
Demma steady
Laying allegations
Forever
Only faithful
To Jah the maker
Burn Trees
Like me na Jamaican
We complete
Say dem no fit compete
Me stand strong
Me stand fit
Blowing on a long splif
Killy Killy
I really made a billion
To a zilli
If e no good for your brain
Say my brother you better
Quit it
I dey Trap like I'm in a bando
I don't wanna be like you
As I Dey trap I Dey burst my cruise
I dey pack am
I dey pack am
I dey pack am
I dey pack am
No sleep I no Dey let my eye close
Motion cos I'm always on the road
Notice how the figures them rose
No trust cos I know wetin them show me(sly!)
Blow trees cos it's the Life chose
More cheese in bank I roll
Munchies anytime I smoke
Munchies anytime I smoke
Tell me, tell me what is the matter
I Dey ginger
I dey holla
I be, I be smokin my ganja
No be cigar
Pass me the lighter
Make dem, make dem start to dey check am
When we link up party dey scatter
Oya make I tell you the matter
I dey ginger
I dey para
Written by: Christopher Obinwanne Nosike, Ebipere Adriel Dorgu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...