album cover
MATTER
album cover
MATTER adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak New 1972 Entertainment tarafından 1 Ekim 2026 tarihinde yayınlandıMAD YOUTH
AlbümMAD YOUTH
1 Ekim 2026
FirmaNew 1972 Entertainment
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Yeah Yeah
Let's fucking go
They know my matter
Step in the place and I blow my zaza
Pass me the ball make I score like Kaka
Back in the days I no get no data
I been dey move from my mama naira
That's why i don go put am for motor
My hustle don craze Charles Okocha
The gbedu don deys for their speaker
The money don dey for my nikka
Huh Huh Huh
Yeah let's fucking go
Na who that man
He an informa
Put respect on my name like king Jaja
A bad boy from the south know I do it proper
I do it for the bands and i do for culture
I do it for my side piece and my lover
I do it for the greatness love the hunger
Anytime wey I fall I dey recover
Anytime wey I dull
I dey call my doctor
Comot my mother house
I dey find dollar
How you no go dey grind
You be imposter
You no dey ask update
You no bother
You dey wait for the sauce
You dey wait your papa
I hate to see a broke **** say he gangster
Where you dey when we making all the moves
Like kilode
Why e pain you I'm living good
Step in my place and a **** wan front
Hands out talking about can I hold some
Man don dey move like a bitch
Transgender
That's why my circle e tight o
No stranger
Jealousy for air
I can smell that danger
Watch my six and I steady meditate
Lord forgive me come save me from the snakes
Them dem pray make we sleep and no wake
All eyes on me
Them wan count my mistakes
Run am again them think say na mistake
They know my matter
Step in the place and I blow my zaza
Pass me the ball make I score like Kaka
Back in the days I no get no data
I been dey move from my mama naira
That's why i don go put am for motor
My hustle don craze Charles Okocha
The gbedu don deys their speaker
The money don dey for my nikka
They know my matter
Step in the place and I blow my zaza
Pass me the ball make I score like Kaka
Back in the days I no get no data
I been dey move from my mama naira
That's why i don go put am for motor
My hustle don craze Charles Okocha
The gbedu don deys their speaker
The money don dey for my nikka
Huh Huh Huh
Yeah let's fucking go
Written by: Patrick Agere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...