album cover

Reason

1.772Music2022
album cover
Reason adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Phoenix Global Collective / Tldc34Ideas Limited tarafından 9 Eylül 2022 tarihinde yayınlandıReason - Single
Yayın Tarihi9 Eylül 2022
FirmaPhoenix Global Collective / Tldc34Ideas Limited
BPM103
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Verse 1]
I know you seen my text
Told you I’ll be home by six
No I no fit leave you, Omoye o
I know you seen my mail
They tell you I’ll be on my way
But you no believe me, Omoye o
[Verse 2]
Ehhh
Your friends try to talk to me
Walahi say I no believe
Dem no fit change my mind
When I need your company
Will you give it all to me
Water pon me eyes
So mi baby say
[Chorus]
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be the reason
[Refrain]
You dey shower??
Why you dey shower?
Whey you dey shower me with love
My baby, shower
Why you dey shower
Why you dey shower me with love?
Ohhhhhhhh
[Verse 3]
From the first time
When you enter o
Then I know me and you must to get down
I no go let down
She no let down
Make the whole world pause when you bend down, ah-ahn
[Verse 4]
No Aristo, no aristo
Cyan leave with me gyal, no Aristo
Nobody nuh, nobody nuh o
They nuh fit do you like me do, nobody nuh
No Aristo, no aristo
Cyan leave with me gyal, no Aristo
Nobody nuh, nobody nuh o
They nuh fit do you like me do
So me shawty say
[Chorus]
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be the reason
[Refrain]
You dey shower??
Why you dey shower?
Whey you dey shower me with love
My baby, shower
Why you dey shower
Why you dey shower me with love?
Ohhhhhhhh
Written by: Desmond Momoh

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...