album cover

Fanda

25Afro-Beat2026
album cover
Fanda adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak GINGO MUSIC tarafından 9 Ekim 2026 tarihinde yayınlandıFanda - Single
Yayın Tarihi9 Ekim 2026
FirmaGINGO MUSIC
DilEnglish
BPM113
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Gingo Gingo Gingo
No dey show me love wey bi Emoji
Kama kpawo on a daily basics
Kama Jaiye on jejely
Money wey we get na Vanity
That one no mean say you no go find cheese
For your eye e go be like film
Fanda Fanda
Mo yor Fanda Fanda
Toke tile designers
Oju wan lo ma ja
Fanda Fanda
Mo yor Fanda Fanda
Toke tile designers
Oju wan lo ma ja
Dollar dollar dollar sign na my horoscope
Omope mo fakor si mo ja Kilo
Fami fami sor sor
I dey press my doh
Ligali Ligali wan jo disco
Credit alert
Two seconds everywhere palasce
She carry yansh for back
Me I get cash for hand
Credit alert
Two seconds everywhere palasce
She carry yansh for back
Me I get cash for hand
Fanda Fanda
Mo yor Fanda Fanda
Toke tile designers
Oju wan lo ma ja
Fanda Fanda
Mo yor Fanda Fanda
Toke tile designers
Oju wan lo ma ja
Fanda Fanda
Mo yor Fanda Fanda
Toke tile designers
Oju wan lo ma ja
Fanda Fanda
Mo yor Fanda Fanda
Toke tile designers
Oju wan lo ma ja
Horoscope
Ja kilo
Press my doh
Wan Jo disco
Written by: Oladapo Davids Olajide

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...