album cover

Big Flex

310Music2026
album cover
Big Flex adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Fiokee tarafından 2 Ekim 2026 tarihinde yayınlandıBig Flex - Single
Yayın Tarihi2 Ekim 2026
FirmaFiokee
DilEnglish
BPM114
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Chorus]
Baby, I'm knocking on your door
I dey for your door
Come open your door oh ɔdɔ oh
Fio
[Verse 1]
Nwaanyị ọma
Everything soft, nwa
Ọmalịcha, your rate is above the scale nwa
Fish nla
Everything class nwa
Ɔdɔ your aura is giving boss chick nwa
[PreChorus]
Let them see no be to cover face like Lagbaja
Your make up fine your contact lense na die
Everything she wear no be akube na cha cha cha
She looks so fly ọmọ na first class
[Chorus]
Baby, I'm knocking on your door
I dey for your door
Come open your door oh ɔdɔ oh
Baby, I'm knocking on your door
I dey for your door
Come open your door oh ɔdɔ oh
[Refrain]
Flex
Flex
My baby na flex
Flex
Flex
She be biggie flex
Flex
Flex
My baby na flex
Flex
Flex
She be biggie flex
[Verse 2]
I love the way she do shakara
Shakara oloje
No competition na number one
Number one oloje
Baby, your woman pass woman
Shakara oloje
So legitimate no be contraband
Number one oloje
[PreChorus]
Let them see no be to cover face like Lagbaja
Your make up fine your contact lense na die
Everything she wear no be akube na cha cha cha
She looks so fly ọmọ na first class
[Chorus]
Baby, I'm knocking on your door
I dey for your door
Come open your door oh ɔdɔ oh
Baby, I'm knocking on your door
I dey for your door
Come open your door oh ɔdɔ oh
[Refrain]
Flex
Flex
My baby na flex
Flex
Flex
She be biggie flex
Flex
Flex
My baby na flex
Flex
Flex
She be biggie flex
Written by: Ifiok Effanga, Ikemefuna Klem Nwamonye

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...